00:00
03:22
အသံပိုင်းဆိုင်ရာ ဆက်တင်များ
စုစုပေါင်း နားဆင်မှုအရေအတွက်
211
↓ 7.1%
ဒေါင်းလုဒ် ရွေးချယ်စရာများ
Burna Boy အခြားသီချင်းများ
သင်၏ ထင်မြင်ယူဆချက်များကို မျှဝေပါ
U
သီချင်းစာသား
I say my baby, my baby oYou know Osondi Owendi e oComing like Onyeka Onwenu oAnd if you give I go take e oOh shake e oI still dey study your case e oMake I no go make mistake e oAnd if you leave I go craze e oAbi na set upYou done do your booty now your body betterI no go leave her neverNever never never make I no regret amEveryday different palavaThe other day when I jam NatashaShe say I give lolade bananaBut no be me do am oh na na naOne time for my baby, my baby oYou know Osondi Owendi e oComing like Onyeka Onwenu oAnd if you give I go take e oOh shake e oI still dey study your case e oMake I no go make mistake e oAnd if you leave I go craze e oBecause you be my odoI put something for your azaIf you leave me so now na dieYou go be my baby mamaÈwo bo shen gbọn, gbọn, gbọn gbọnOpor ó, pò ó, opor, opor oSho mo as her body dey touchShe no say you no care when I dey wait for my turnAnd dem dey catch cold, and I dey see harmattanYour body make me stronger feeling like Jackie ChanBut if you use me shine I no go pick your callSo make you no go tell me at all at allI say my baby, my baby oYou know Osondi Owendi e oComing like Onyeka Onwenu oAnd if you give I go take e oOh shake e oI still dey study your case e oMake I no go make mistake e oAnd if you leave I go craze e oBecause you be my odoI put something for your azaIf you leave me so now na dieYou go be my baby mamaShalewa, Vanessa, Falilah, Iyabo, my paperVanessa, Shalewa, Falilah, my paperShalewa, Vanessa, Falilah, Iyabo, my paperVanessa, Shalewa, Falilah, My paper